RE: VIBES WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK32|HALLELUJAH BY LEONARD COHEN (COVER) BOBBYDONES AND KAYOR
You are viewing a single comment's thread:
Màke I no just catch the two of una for streets ..
What is this perfection? You guys better come to Kafanchan if not ehn...
There will be war Yasin.
Chaiii. God Lord. Haaan, you both sound so beautiful. WOW.
0
0
0.000
Ahhh egbon😂
Is kafanchan in America?. Thank you so much brother, I appreciate this
My boss😂
I just dy try ni oo…@bobbydones na still my boss dha…I know nothing my boss
Wondey.
You sef na Boss. Stop lying
Thank you jare, You sef know say he dey lie abi😂😂
Ehen now. No be him dey do all those riffs and runs.
E wan come dey disguise. Gbo gbo yin are bosses.
I know that one day one day I will reach una level. Until then, I go dey celebrate una no caps.
Thank you very much my Oga, na man you be🫂
We dey together brotherly.
Soar!
🫶🏾✌🏾
✌️🏾