RE: VIBES WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK33 | ASIBE HAPPY BY DJ MAPHORISA FT AMI FAKU (COVER) BOBBYDONES
You are viewing a single comment's thread:
My guyyy!🔥🔥
I never see person Wey get voice Wey soft reach you! Arghh… you killed this, man. The harmonies🔥 Those yodels sweet me enter my bone marrow!
Fire Go, my guy!🔥🔥
0
0
0.000
My Gee…
God bless you, you know say na your ways I dey follow for this music thing
Wetin be this?😂
Wooh…me I go lead you astray oo😂
Amen sha. God bless you too, my gee❤️
😂😂😂